Friday 20 October 2017

We before President Goodluck Jonathan don come out to say Federal Government under President Muhammadu Buhari dey full of lies

We before President Goodluck Jonathan don come out to say Federal Government under President Muhammadu Buhari dey full of lies and propaganda. Jonathan do dis talk for Abuja on Thursday when im bin receive one of the the person wey wan be national chairmanship for Peoples Democratic Party, Prof. Tunde Adeniran, and members of im campaign team for im
office, im still come say im dey very surprise say all the people wey dey criticise am say im leave fuel price for N87 no dey talk again now wey fuel don go up to N143... Bigmo Naija and Ifeyinwa a.k.a Keneri dey ask how you t

No comments:

Post a Comment

GOD HELP OUR NATION BY KENNY22